FYLOADED MEDIA


Home

Music

Video

News

IL TV

GIST | JOKES | SPORTS | STORIES | FORUM |






Man Wey God Show Mercy Lyrics by Minister GUC


Minister GUC Lyrics
Minister GUC's impactful new song, "Man Wey God Show Mercy," captivates audiences with its heartfelt lyrics, dive into the official lyrics below to fully immerse yourself in its power.


Man Wey God Show Mercy Cover Art
Minister GUC - Many Wey God Show Mercy Lyrics

Uhh, uhh, uhhh
Uh-uh-uhh 
Uhh, uhhh

If to say na might
If to say na power
If to sey na anything wey we fit use dey brag oh
I for don die oh
I for don craze oh
I for don kpeme oh
I for don lose oh

I be man wey God show mercy
Man wey God show mercy
Man wey God show mercy for life
I be man wey God show mercy
Man wey God show mercy
Man wey God show mercy for life

Post a Comment

0 Comments